Kizz Daniel – Police lyrics (ft. Angélique Kidjo, Johnny Drille)

Estimated read time 2 min read

Enjoy “Police lyrics” by Kizz Daniel featured Angélique Kidjo, Johnny Drille.

(intro)

Ooh ooh ahh ahh
Ooh ooh ahh ahh

(verse)

On a Sunday morning
She won do something
I wan go church o
On a Monday morning
I won do something
She wan go work o

(pre-chorus)

Abena abena
Abena no move this way
Abena ahhhh
Police ehh
Police ehh
Police
She don thief my heart dey go
Police
Police ehh
Police
She don thief my heart dey go
Yeboooo

(chorus)

Will you marry me my baby
If money no dey
Alajumoke, Alajumoke
Baba nla nonsense
Will you marry me my baby
If money no dey
Alajumoke, Alajumoke
Baba nla nonsense

(verse)

Friday morning
She want attention
I wan do yoga
On a Friday night
When I want attention
She want to roll out

(pre-chorus)

Abena abena
Abena no move this way
Abena ahhhh
Police ehh
Police ehh
Police
She don thief my heart dey go
Police
Police ehh
Police
She don thief my heart dey go

(chorus)

Will you marry me my baby
If money no dey
Alajumoke, Alajumoke
Baba nla nonsense
Will you marry me my baby
If body no dey
Alajumoke, Alajumoke
Baba nla nonsense

(verse)

Egbe ɖe yě fɔn
Yě jlo nan dɔ xo
Nyɛ jlo nan gbɔjɛ lá
O zanmɛ nu mǐ nan hɛn mǐɖe ɔɔ
Yě jlo nan ɖuwe lá

(outro)

Abena
Abena
Abena no move this way
Abena ahh
Police.
…….
WHAT DO YOU THINK ABOUT THIS SONG?
Kindly Drop your thought at the Comment section.
admin
Author: admin

You May Also Like

More From Author

+ There are no comments

Add yours

Leave a comment